BELA. HIGHLIGHTS NATIONAL STRUGGLES WITH “emergencyForTheCountry” (ft. J.T.R)…
Track 3, emergencyForTheCountry (ft. J.T.R), is a hard-hitting commentary on societal challenges and national hardship.
Bela. uses vivid storytelling to shine light on injustice, suffering, and resilience, while J.T.R. adds a grounded voice that deepens the urgency.
The track is a reminder to reflect, act, and never forget the real stories behind the headlines. Below are the official lyrics.
Below are the official lyrics.
Intro beat…
Chorus:
I no fit suffer for nothing
Emergency for the country
People dey die by the dozen
News is not reporting
Or have you forgotten
I no fit suffer for nothing
Emergency for the country
People dey die by the dozen
News is not reporting
Or have you forgotten
Verse 1 (J.T.R):
See this country where I Dey
Every man for himself
Nobody with a helping hand
I can’t even help myself
Everybody want to japa
Any means just to run away yeah,
but shey you don get the raba
I can’t remember the time wey I see my mama smile
But she still dey pray for me
Say I go make am, say I go make
She Dey pray everyday for me
One day me I go make am, me I go make am
APC, PDP, wetin you don do for the seat wey you Dey
you just Dey chop our money, you just Dey chop our money yeah
Chorus:
I no fit suffer for nothing
(I no fit suffer lie lie)
Emergency for the country
(Emergency, Emergency)
People dey die by the dozen
News is not reporting
Or have you forgotten
I no fit suffer for nothing
Emergency for the country
People dey die by the dozen
News is not reporting
Or have you forgotten
ABOUT THE ARTIST: Bela.’s Biography, Wikipedia, Age, Career, Family, and Music
Verse 2 (BELA.):
Poor man pikin die, say unknown soldiers kill am
(They) Embezzle 30 billion use 2 million bail am
They say na igbale some dey carry umbrella
Eemọ ma re o
Eemọ ma re o
Eemọ ma re
Many innocent men wey they put for prison
For no fucking reason
Pikin no go dey school dey wander for titi
Washing car windshield
And It doesn’t faze the government
Cos they’re not facing none of it
It doesn’t faze the government
Cos they’re not facing none of it
Chorus:
I no fit suffer for nothing
Emergency for the country
People dey die by the dozen
news is not reporting
Or have you forgotten
I no fit suffer for nothing
Emergency for the country
People dey die by the dozen
news is not reporting
Or have you forgotten
Bridge (J.T.R.):
Oluwa Lo n sọ mi
Everyday i pray for my daddy and my mummy-
Praying for the niggas wey dey hustle for the money
Inshallah, you go get am, no worry
Because e no easy my guy-,
You gats to take am easy my guy
Because there’s no other reason my guy
wey dey cause all the pain and the struggle yeah
Outro:
The love of the nation is in your hand
The prayer, is in your mind
Pray for our country
Educate our children
All the members of our church and mosque
The sermons we give to them is important
We don’t condemn your own nation
No matter how slippery the buttom of your child,
Leave the bead there
Leave the bead there
Press & Interviews:
thatcreatorbela@gmail.com
PREVIOUS NEXT






























































